Album Cover Classic feat. Mayorkun

Classic feat. Mayorkun

T

6

Classical boy (Shabalistica)

Yeah,

Seri maka buriUhn yeah yeah yeah

Mayorkun baby, it killertunes...

We use to play hide and seek

It was so romantic

And anytime you leave me girl

E dey always be like say I sick

She′s just 19

And she dey burst my thing

She be the only girl

Wey go fit to give me that kind thing

Tell me something wey me I no know

If love no be so girl

There is wahala (There is wahala)

And your father sef na old soldier baby o

If I go pass my boundary o

There is wahala (There is wahala)

I no fit lie for you,

I done fall in love baby o (baby o I done fall in love)

And anything I go fit buy for two

I done fall in love baby oh oh (baby o I done fall in love)

See, but your mama don't want us to be

Your daddy don′t want us to stay

See can't get you out of my head

See but your mama don't want us to be

Your daddy don′t want us to stay

E dey do like make we run away

Say look at me

I no be that kind person

Me I no dey beg person

On this kind matter o

Katowi katofo maami

The girl don grab my thing

Oriburuku back to sender o

Pass me my lighter o

But mama kan wan me say

Say make I no peff again

Say if she no look my face

There is wahala (There is wahala)

Girl kan tell me say

Say make I no talk to babes

Say if I go fall for them

There is wahala (There is wahala)

See I don dey trip for you

I fall for you

You push me to the edge baby o

I done fall in love

Alatise lo mo atise ara re

Ife re girl lon cover me o baby o

I done fall in love

But your mama don′t want us to be

Your daddy don't want us to stay baby o

I done fall in love

See your mama don′t want us to be

Ana nino ana nino

Baby o I done fall in love

Tell me something wey me I no know

If love no be so girl

There is wahala (There is wahala)

Alatise lomo atise ara re

Ife re girl lon cover me o

Baby o I done fall in love

Classical boy

Look at me I no dey like toast person but if I wan tell person

My girl I'm straight o

Look at me I no dey like toast person see if I wan tell person

My girl I′m straight o

Oh oh Mayorkun baby o

I done fall in love

Look at me I no dey like toast person but if I wan tell person

My girl I'm straight o

Classical boy

Uhn yeah yeah

Classical boy!