Album Cover PonPon (feat. Fave)

PonPon (feat. Fave)

OLAMIDE

5

La la, la la

Body smokin′ like a sage

It dey sweet my soulAnd you give me no drama, drama

That is why me I pin, me no lettin' go

Omo, let me be your charger, charger

Fi the winter, fi the spring, fi the fall, fi the summer

Make I scatter your dada, dada

Any time, any day, any minute, any how, yeah-yeah

My baby dey ponpon (pam, pam, pam)

Body bad, it dey ponpon (pam, pam, pam)

Ebelebe lebe pam pam (pam, pam, pam)

We go dey rack, we go dey pam pam (pam, pam-pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

Pam, pam, pam, pam (pam, pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

I go do you wetin Big Sean dey do Jhené Aiko

I be lovin′ you crazy like I be psycho

The butterfliеs in your stomach no go fly go

Dem no go fit comot even if you do lipo

Girliе, you're the officer, lock me up officer

Be a strict punisher

Drag me like you do Shisha

See ya 50 litre

Soft Semovita

How the skin tight you dey wear take-take fit am

You dey discombobulate me

With your figure eight

Omo, I no dey exaggerate

The way that you're rotatin′ go dislocate all the bone wey dey for my waist

La la, la la

Body smokin′ like a sage

It dey sweet my soul

And you give me no drama, drama

That is why me I pin, me no lettin' go

Omo, let me be your charger, charger

Fi the winter, fi the spring, fi the fall, fi the summer

Make I scatter your dada, dada

Any time, any day, any minute, any how, yeah-yeah

My baby dey ponpon (pam, pam, pam)

Body bad, it dey ponpon (pam, pam, pam)

Ebelebe lebe pam pam (pam, pam, pam)

We go dey rack, we go dey pam pam (pam, pam-pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

Pam, pam, pam, pam (pam, pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

I don′t want no drama

Let me be your boo

What are you into?

You cause wahala when you walk into the room

I dey catch flu

You're my desire

My holy fire

You be like ini mani mo

You′re my desire and I don't wanna let you go like

Pam, pam, pam-pam, pam, pam, ayy

You′re the only one, I swear

Pam, pam, pam-pam, pam, pam

And I will never let you go

La la, la la

Body smokin' like a sage

It dey sweet my soul

And you give me no drama, drama

That is why me I pin, me no lettin' go (me no lettin′ go)

Omo, let me be your charger, charger

Fi the winter, fi the spring, fi the fall, fi the summer

Make I scatter your dada, dada

Any time, any day, any minute, any how, yeah-yeah

My Baby dey ponpon (pam, pam, pam)

Body bad, it dey ponpon (pam, pam, pam)

Ebelebe lebe pam pam (pam, pam, pam)

We go dey rack, we go dey pam pam (pam, pam-pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

Pam, pam, pam, pam (pam, pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)

Pam, pam-pam (pam, pam, pam)