Album Cover Aza (feat. Davido, Duncan Mighty & Peruzzi)

Aza (feat. Davido, Duncan Mighty & Peruzzi)

DMW

2

Baby you wan see my wire,

Oya say your AZA, omo say your AZA, baby send your

Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA

DMW, fresh on the beat, shekpe

Ogini this, ogini that, coming soon

What is it girl wey you want wey Davido no fit do,

What is it girl wey you want wey Davido no fit do

All the girls get eyes on me ah ah but I gat my eyes on you

I go buy you diamond ring, e wa carry love pemesi

Baby you wan see my wire,

Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA

Baby you wan see my wire,

Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA

Am loo. damn! Talku this, talku that, calm down girl oya feel relaxed

A remedy baby girl you are biggie

., gimme kiss and I wan give you cash

But I want to know, wetin you know before the check and balancing eh

Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh

See the girls I rotate oh, you Dey make me i wan hide my face oh

Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh

See the girls I rotate oh, don′t move until I say you.

Ofe nsala, uwensala, okay billion dollar, okay billion dollar

Ofe nsala, omokuwa, your back sara bara

Baby you wan see my wire,

Oya say your AZA, omo say your AZA, baby send your

Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA

Hear the alert, credit alert, change your Passat, baller alert

You don arrive, Muritala oh, secure the bank oh, based on the car

Baby you wan see my wire,

Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA

Baby you wan see my wire,

Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA

Eh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, shekpe

Okay billion dollar, DAMN! Fresh on the beat

Lagu lain oleh DMW