Album Cover Baba God

Baba God

Asake

5

(Ibi tima de, moma de, ko kan aye)

(Ololade, omo aye)

(Ikorodu l′oga wa, ogo aye)(Niphkeys, Niphkeys)

(Owo oti, ko ra'le)

(Ibi tima de, moma de, ko kan aye)

(Ololade, omo aye)

(Ikorodu l′oga wa, ogo aye)

(Owo oti, ko ra'le)

Some people dey, they wan make I sober

Me, I no fit sober

'Cause I gat Jehovah gan ni

For where I dey, me I dey, I loyal

Dem say I local, lavi da loca

Saare fun mi ni Koda

My face dey show, my shoe dey shine

Omo ope gara gan

My face dey show, my shoe dey shine

Omo ope gara gan

Bi mo shey nlo, bi mo shey nbo

Mowa l′owo Baba God

Mowa l′owo Baba God

Mowa l'owo Baba God

My face dey show, my shoe dey shine

Omo ope gara gan

My face dey show, my shoe dey shine

Omo ope gara gan

Bi mo shey nlo, bi mo shey nbo

Mowa l′owo Baba God

Mowa l'owo Baba God

Mowa l′owo Baba God

Feel am for my head

Feel am for my head

Feel am for my head, head, head, head

Feel am for my head

Feel am for my head

Feel am for my head, head, head, head

K'iku mapa brother mi oh

K′iku mapa helper mi oh

Na money dey bother mi oh

Moni lati jara mio oh

Some people dey, dem want make I sober

Me, I no fit sober

'Cause I gat Jehovah gan ni

For where I dey, me I dey, I loyal

Dem say I local, lavi da loca

Saare fun mi ni Koda

My face dey show, my shoe dey shine

Omo ope gara gan

My face dey show, my shoe dey shine

Omo ope gara gan

Bi mo shey nlo, bi mo shey nbo

Mowa l'owo Baba God

Mowa l′owo Baba God

Mowa l′owo Baba God

(Ibi tima de, moma de, ko kan aye)

(Ololade, omo aye)

(Ikorodu l'oga wa, ogo aye)

(Owo oti, ko ra′le)

(Bi mo shey nlo, bi mo shey nbo)

(Owa l'owo Baba God)

Baba

(Mowa l′owo Baba God)

Yeah-yeah, yeah

(Mowa l'owo Baba God)